 |
 |
|

Menu

Home

Blogs Home

Image Share

Forums

 Last Updated Blogs
 bluexdolphinx
 rosebud123
 crazypasion
 abhitabh786
 swaeltjie
 soljen
 grannylet1
 mike17
 tundekas
 dumebi1
 hafsieadamz
 luxlumen
 meraz
 cutexamy
 ze
 alienora
 |
|
Killxdemxall BlogHow U See Am? - (30/07/10 12:47) KDA! Tori for de ppl!... Se dem say if oyibo(white) man marry oyibo woman der pikin go be oyibo? N bible ppl say baba god n al baba angels na oyibo, so adam n eve wei baba god create sef na oyibo, cos dem be de image of god. Abi no be so de bible tel us? Huhuhu! ...huhuhu!... My question be say, how black man come take start tu dey exist? Abi how una see am? Make una pm una koko abt de mata tu me... KDA! Tori for de ppl!! Huhuhu!
========--------========
KDA!!! - (30/07/10 12:38) De Koko - Huhuhu! O ya begin dey laff...huhuhu!!! Se na me dis?! I don delete...lolz De mata be say i don show tu make una laff...som ppl go dey laff, y som go dey cry, even sef, som go dey laff n cry de same tym...huhuhu... N if u no grab ursef tyt, u go even pee 4 ur body join...huhuhu, wa gba!! I don go tru al de blogs wei dey here, ppl just dey speak ingleash(english) anyhow, se ppl lyk me wei no sabi oyibo, se we no go read tu? bcos of dat reason i com decyd tu open an strictly naija blog *una go fear ingleash naw*huhuhu! C as kemmex n cutesoldier, sorry, cuteamy wan laff tear skirt...lolz dis blog na for aproko(gbeborun) only...na tu kill dem all (kda) be de mata here...huhuhu!!! So, any person wei get gist wei go make ppl laff n cry make de person pm me, i go help m blog m for pidgin.... B4 i 4get, i put somthin 4 fire ee... E don burn eee! I don die e, na me be dis?! I don delete... Huhuhu!!! KDA! Tori for de ppl!! lolz
========--------========
|
|
 |
|
Kobrawap © 2005 |
|